Black Sherif Soja Song Lyrics

 Soja - Black Sherif

Black Sherif Soja Song Lyrics


LYRICS


Verse 1
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I’m feeling very weird
Something wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving I won’t believe you, no
Cause how far could I go? (How far could I go?)
Heya!
I’m too close I can feel it
Something is vibrating
Inside me I’m celebrating
But outside them dey kill me
My own-self dey kill me (My own body, my own body)

Pre-Chorus
My own anxiety
My inferiority what what what
Ah! dem all dey kill me (Dem all dey kill me)
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast

Chorus
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

Verse 2
Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit he no fit stand proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
It’s hard to believe my genna
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one (A very dark season)
This season is a very dark one o (A very dark season)

Pre-Chorus
My own anxiety
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast
queen Ronaldo legends league Messi new movies fashion CNN dc the rock WWE Bundesliga
Chorus
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Champion league Tylor swift foot ball American foot ball marvel GTA GTA V Apple apple iPhone14 
Outro
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
ICC Cricket world cup BTS Ariana Grande
---------------------------------------------------------------------------------------------------------------------

WATCH ON YOUTUBE

Selena Gomez The Rock NFL NBA Queen Facebook YouTube What's app 

For MP3 Song Download.


DOWNLOAD


YOU MAY ALSO LIKE 

Floricienta -Flores Amarillas Song Lyrics

BLACKPINK-Typa Girl Song Lyrics


Post a Comment

0 Comments