Majesty Peruzzi Lyrics

Majesty Peruzzi Lyrics


Baby you're a miracle walahi

Cinderella Cindodo

Be the bang bang bang

Be the bang bang bang

Bang bang bang bang bang bang

Speroach beatz


Ore

Do do

Don't be shy

I no fit move until I see your light

I’ll cry a river If I fit walahi

Be the bang bang bang

Baby malo gbagbe Ah

Say na your cruise I like

Show me that you're miracle tonight

Take me high I wanna feel alright


If I gum body

Baby go say e dey totori

And I no want to dey bother you

But I wan know if e sure me... sure me

If I gum body

Baby go say e dey totori

And I no want to dey bother you

But I wan know if e sure me sure me


Nwannem if you see the mame

Her Royal Majesty

Pikin wey fine like this

Suppose dey with me

Nwannem Nwannem

I say nwannem If you see the mame

Her royal majesty her royal majesty

Pikin wey fine like this pikin dey fine like this

E suppose dey with me suppose dey with me


I promise to kiss you before you wake up

Love you without the makeup

Baby dont break up

I'd touch down before the takeoff

Yeah e yea

Luckily for me you know my P

They say I take you personal

I no fit disagree

Omo na confirm P

If you check am

True talk I no dey run scam


Huncho for my area

So I for like give you your own crown

Luckily for me you too sabi

They say I wan dey take you personal

I no fit disagree


Nwannem if you see the mame

Her royal majesty

Pikin wey fine like this

Suppose dey with me

Nwannem nwannem

Nwannem If you see the mame

Her royal majesty her royal majesty

Pikin wey fine like this pikin dey fine like this

Suppose dey with me suppose dey with me


Kiss you kiss you

Before you wake up

Love you love you

More without the makeup

Kiss you kiss you

Before you wake up


Be The Bang bang bang

Speroach beatz

Swaps swaps

----------------------------------------------------------------------------------------------------------------------------

 You May Also Like

Leaving on a Jet Plane Lyrics

Post a Comment

0 Comments